Shatta Wale ft Tekno – ‘Incoming’ Lyrics

0
111
shatta wale
Shatta Wale ft Tekno

Dancehall overlord Shatta Wale has collaborated with Tekno on a brand new release, Incoming. Read and learn the song’s lyrics below.

Shatta Wale ft Tekno – Incoming Lyrics

Below is the lyrics to Shatta Wale and Tekno Incoming song that’s trending online.

All chase is my peace of mind
E get some things that I don’t subscribe
Bad from time for a long long time
From a long long time

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
‘Cause we don see many days oh
Long enough we’ve been running

RELATED: NAM1’s Menzgold hands over GH₵‎5m to Ghana Police Service for payment of its customers

Should incase oh
Tell dem make dem comot for my face oh
Oh Lord, me nah fit relate oh
Only dollar and the pounds oh
I dey chase oh

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
‘Cause we don see many days oh
Long enough we’ve been running

shatta wale

We’ve been blessed oh
Many things I no fit yarn for the stable
I’m so grateful
Never think I forget how you dey protect, mmmm

All I want is my peace of mind
E get some things that I don’t subscribe
Bad from time for a long long time
Ọmọ I know say, say the sun gon shine

Work nonstop till I reach my prime
And I work nonstop till I get dem whine
Everything solid and
E be thing and
She dey whine am, mmm

Should incase oh
Tell dem make dem comot for my face oh
Oh Lord, me nah fit relate oh
Only dollar and the pounds oh
I dey chase oh

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
‘Cause we don see many days oh
Long enough we’ve been running

READ ALSO: Shatta Wale announces first single ‘Incoming’ off his ‘Konekt’ album featuring Tekno

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
‘Cause we don see many days oh
Long enough we’ve been running

Credits:xorlali.com

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here